Nano Foundation
Koko goal dem
Nano dey provide open access to anybody for this world wey want transfer value instantly, without any fee dem and for eco-friendly way.
The Nano Foundation no bi -for-profit organization and alongside other institution dem, businesses and advocate dem, dey encourage the growth and usability of secure and decentralized payment network.
Protocol Development
With em ultra-efficient block-lattice design, the network dey optimized to provide the fastest transaction speed of any crypto-moni.
Supporting Service dem
To actively participate for the creation and support of robust ecosystem, with the focus on top fostering adoption and integration of big and small-scale service dem.
Education and Resources dem
To take help educate and inform people about nano and em use case as one global digital moni, by creating accessible collection or resources and material dem.
Alliances dem
Make you meet the Team
The Nano Foundation dey consist of one team of highly motivated and skilled individuals dem from different-different disciplined wey dey responsible to dey work towards the core goals dem.
Advisors dem
The Nano Foundation core team dey supported by the essential insight and guidance from our board of experienced advisors dem.