Make you try Nano

Step no. 1

Make you go get wallet

Make you download wallet to take store, send and receive your nano

Make you see all the wallets dem
Step no. 2

Make you get nano

Make you grab your first awuf nano and send am go your nano wallet address

Get nano from faucets
Receive awuf nano
See all the ways dem wey you fit take get nano

Make you spend nano

See all the list of business peopl dem wey dey collect nano

Spend nano in shops
For inside shops dem
Spend nano online
For online
Make you see all the ways wey you fit take use nano

Make Nano moni

Make you discover the ways dem wey you fit take earn your first nano

Use nano in games
Gaming
Earn nano doing tasks
Tasks dem
Make you see all the ways dem wey you fit take earn nano